Welcome, Guest: Join ECHOng / Login / Trending / Recent / News
Stats: 47,025 members, 241,255 topics. Date:   Monday 13th of May 2024 11:29 PM

Top Members (May)
LilyNLSOFT : 133 BigBallsBiden : 97 noah22 : 52 KellyE : 52 TitanKenneth : 30 uzy47 : 28 synw : 28 haykings : 21 EMMALEZ : 21 IzunnaOkafor : 14
Top members are most active forum members

LYRICS: Joeboy – Wetin Be Love (ft. CKay) - Naija Info - ECHOnigeria

ECHOnigeria Forum / Naija Info / LYRICS: Joeboy – Wetin Be Love (ft. CKay) (1 Post | 322 Views)

(1) (Go Down)

ADD COMMENT

LYRICS: Joeboy – Wetin Be Love (ft. CKay) by Whizee(m) : 3:00 am

Joeboy Wetin Be Love CKay Lyrics

Joeboy pondeck drops a new song title “Wetin Be Love” featuring Ckay, Enjoy with Lyrics.

WETIN BE LOVE LYRICS (written by Joeboy & Ckay)

I just hold my body for one corner (hol am)
See Abena chilling for the corner (She dey roll am)
Me no bother nobody
Money Dey flow no stopping
Baddie ask wetin dey sup
Emi Pon deck na me Dey pop

Wetin be love if the money no Dey
Wetin be love if the raba no Dey
Wetin be love if the money no Dey
No Dey Dey Dey

Wetin be love if the money no Dey
Wetin be love if the raba no Dey
Wetin be love if the money no Dey
Brother tell me
Sister yarn me

Yea
Enter the sunshine
Enter my setting baby
Make we go oversea
No Dey form Don Jazzy
I will take you to the island
Take you to foreign place
Make breeze coolie your body
We no send anybody

Cause back when I was broke
Zero love
Nobody love me
Nobody send me
Now I’m cute
Now am funny
Now am handsome and you want some
Cause

Wetin be love if the money no Dey
Wetin be love if the raba no Dey
Wetin be love if the money no Dey
No Dey Dey Dey

Wetin be love if the money no Dey
Wetin be love if the raba no Dey
Wetin be love if the money no Dey
Brother tell me
Sister yarn me

The post LYRICS: Joeboy – Wetin Be Love (ft. CKay) appeared first on tooXclusive.

VERYYY HOTTTTT: Mr Eazi – To The Left  Nigeria Agrees $550 Million Satellite Deal With China  The Best Thing Online Today Is This Video Of Don Jazzy’s Dance Battle With Colleague 

(1)

ADD COMMENT

   

(Go Up)

ECHOnigeria - Copyright © 2022. All rights reserved. Follow ECHOng on Facebook and Twitter
Inbox Peculiar (Forum Super Mod) If you have any questions (+2348171606466)
Disclaimer: Every ECHOnigeria member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on ECHOnigeria