Welcome, Guest: Join ECHOng / Login / Trending / Recent / News
Stats: 47,025 members, 241,195 topics. Date:   Wednesday 1st of May 2024 12:32 AM

Top Members (May)
BigBallsBiden : 744 LilyNLSOFT : 133 uzy47 : 133 noah22 : 52 KellyE : 52 EMMALEZ : 35 TitanKenneth : 30 haykings : 21 bmdworld : 7 IzunnaOkafor : 7
Top members are most active forum members

[Lyrics] Harrysong – “Audio Donation” - Naija Info - ECHOnigeria

ECHOnigeria Forum / Naija Info / [Lyrics] Harrysong – “Audio Donation” (1 Post | 437 Views)

(1) (Go Down)

ADD COMMENT

[Lyrics] Harrysong – “Audio Donation” by Unilagqueen(f) : 3:02 pm

Harrysong - Audio Donation

STREAM/DOWNLOAD MP3

Harrysong – “Audio Donation Lyrics“

Chorus
Audio donation
Lai Lai Lai la
Don take over the nation
Lai Lai Lai la
For this coronation
Lai Lai Lai la
Dem don quarantine the nation
Lai Lai Lai la

Verse 1
Me sef I wan donate (Donate)
I get one Trillion to donate (Donate)
Even my Kidney to donate (Donate)
Aso Rock send the details
Instead of me to give the poor, I give the Elites
Smart guys, sharp guys

Chorus
Audio donation
Lai Lai E Lai la
Lai Mohammed Oh
Lai Lai E Lai la
For this coronation
Lai Lai E Lai la
Dem don quarantine the nation
Lai Lai E Lai la

Verse 2
Abeg how much we done donate? (Donate)
Wey the donators, wey the receiver?
Can I see the balance?
Abeg more people wan donate
Accountant general office burn who can relate
Who wise, Who b fool

Chorus
Audio donation
Lai Lai E Lai la
Lai Mohammed Oh
Lai Lai E Lai la
For this coronation
Lai Lai E Lai la
Dem don quarantine the nation
Lai Lai E Lai la

Verse 3
Dem say make we stay for house, say Corona dey come
Coro never land, 10 Billion Dollar wan go
As thief no dey taya, thief no dey rest
Thief no dey shame, Naso God no dey sleep

Chorus
Lai Lai E Lai la
Don take over the nation
Lai Lai E Lai la
For this coronation
Lai Lai E Lai la
Dem don quarantine the nation
Lai Lai E Lai la

Outro
Mohammed Oh
Lai Mohammed oh
(It’s Alaadin the dangerous)
My Oga Mohammed oh
For this Quarantine,
For this Quarantine dem don Corona the Nation

No be everything wey eye dey see na ehm mouth dey talk ooo

The post [Lyrics] Harrysong – “Audio Donation” appeared first on tooXclusive.

2019: APC Endorses Buhari For Second Term  AY Celebrates 13 Years of Happy Marriage With His Wife, Mabel (Video)  TX Review; Kizz Daniel Drops An Assertive Redemption EP, 4 Projects Later, He Still Got No Bad Songs 

(1)

ADD COMMENT

   

(Go Up)

ECHOnigeria - Copyright © 2022. All rights reserved. Follow ECHOng on Facebook and Twitter
Inbox Peculiar (Forum Super Mod) If you have any questions (+2348171606466)
Disclaimer: Every ECHOnigeria member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on ECHOnigeria