Welcome, Guest: Join ECHOng / Login / Trending / Recent / News
Stats: 47,025 members, 241,183 topics. Date:   Saturday 27th of April 2024 04:10 AM

Top Members (April)
BigBallsBiden : 646 LilyNLSOFT : 133 uzy47 : 112 noah22 : 52 KellyE : 52 TitanKenneth : 30 EMMALEZ : 28 haykings : 21 bmdworld : 7 IzunnaOkafor : 7
Top members are most active forum members

Burna Boy – “Anybody” [Lyrics] - Naija Info - ECHOnigeria

ECHOnigeria Forum / Naija Info / Burna Boy – “Anybody” [Lyrics] (1 Post | 403 Views)

(1) (Go Down)

ADD COMMENT

Burna Boy – “Anybody” [Lyrics] by Emlr(f) : 12:02 am

Burna Boy – “Anybody Lyrics“


[Intro]

Ahh, ahh
Gbese!
Ahh, ahh

[Verse 1]
I don’ charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi

[Bridge]
Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special

[Chorus]
Anybody!, wey no want to soji
Anybody!, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Verse 2]
You wan chop but you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gan gan gan gan gan gan
I sha know say the time go come
Omo, I know say the time go come
When you no go fit learn no more

Omo omo
Life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me
Egbeskele go cause, oya ki gba je k’won gbo

[Chorus]
Anybody!, wey no want to soji
Anybody!, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Bridge]
Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special

[Chorus]
Anybody!, wey no want to soji
Anybody!, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Outro]
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won

The post Burna Boy – “Anybody” [Lyrics] appeared first on tooXclusive.

“My husband just started saying he loves me, I’m worried” – Woman seeks help  Drama as N*ked Couple is Caught Red-handed Having S*x Inside a Car at Intersection  SkiiBii’s “Sensima” Surpasses Over 20 Million Views On YouTube 

(1)

ADD COMMENT

   

(Go Up)

ECHOnigeria - Copyright © 2022. All rights reserved. Follow ECHOng on Facebook and Twitter
Inbox Peculiar (Forum Super Mod) If you have any questions (+2348171606466)
Disclaimer: Every ECHOnigeria member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on ECHOnigeria